While speaking on Easter Sunday, at AY Makun comedy/music concert, ‘AY Live’, stand-up comedian, Francis Agoda, popularly known as I Go Dye, told BB Naija winner, Efe Ejeba to quit boring Nigerians with his hustle story.
The funny entertainer said he's not the only one who have suffered before having a break through.
I Go Die said: “Efe, you just dey shout “Who I be” up and down like say na you suffer pass, you better stop am! You think say na only you don suffer? Make I tell you, plenty of us dey wey don suffer pass you before we come later get money o, if you hear some of us story ehn, you go shut up.
“When I never get money, hunger don make me chop dog food for Ali Baba house before. You don chop dog food before? So no go dey think say na you suffer pass o, people don suffer pass you well,” he told Efe.
No comments:
Post a Comment